Gboah.com: What My Landlady Put Me Through – Small Doctor

What My Landlady Put Me Through – Small Doctor



Nigerian singer, Small Doctor has revealed the encounters he had with his former landlady. 

He shared on IG on how he hustled as a bike ride, bus conductor and a singer just so he could feed his son who was 4 at the time.



He wrote:

“Today I Forgive The Landlady Of # 17 Amoo Street Agege. (No Be Say Na She Get The House Ooo, She Inherit 3 Rooms Ni Ooo). That Woman And Her Sister Use My Eyes And @iam_littledoctor See Shege. All Because I No Pay Her, I Go Pay Agent (Na Her Brother Room I Rent Ooo) , 8pm She Don Lock Main Gate (No Going Out Nor Coming In). And I Dey Ride Okada, Dey Do Conductor And Also Dey Sing. I Kuku Leave House For @iam_littledoctor At Age 4/5. Will Only Come Home At Noon To Drop His Feeding Money And Back To My Hustle. Naso She Go Lock @2t_upondeebeatz@2tboyz For Elere Police Station Because Dey Come Greet Me, She Say Dem Dey Sing Abuse Am. Na Night My Friends Help Me Pack My Load I No Fit Show Naso I Pack Go Agbado Station (Ope Ilu). If You Sabi Anybody For That Area (Amoo Str), Ask Them About The House. IYA IBEJI I Won’t Curse You But Mama E Ma Ko Onitiyin Niwaju.”








No comments:

Post a Comment