Advertisements
Dammykrane was at d VIP section chilling with Teckno, when Wizkid came in wit his Surulere boys, one of them was “Igimu Eleniyan.”
According to report Wizkid picked up battle of Remy Martins &smashed it to Dammy’s head... Wit a bloodied head, Dammy tried is best 2 fight back but he was stop back by people in the club. Wizkid later moved 2 another VIP section & Dammy also tried 2 go &meet him there to get his revenge, but he was prevented by 2face &Timaya that stepped in to settle the fight but Wizkid walked away, and make a vow that he will still deal wit Dammy Krane for calling him a "song thief".
The NET revels this
Wizkid suppose go jail or pay fine for dis kind thing. Idiot oshi,if e die nko? U go no say igimu eleniyan no go follow u go jail. Go try am for Yankee b4 u c naija climate e go tey. Dem no dey c person advice them ni? Dem go sleep put head for d same place*mtchew*
ReplyDeleteLies.... Was at Quilox. That was a wrong info. Please be accurate and stop passing wrong info.
ReplyDeleteWIZ KID IF U TRY DIS WIT MY BRO COS U CAN NEVER DO DIS TO ME BELIVE ME U ARE DEAD no forgiveness. FUCK YOU WITH WHATEVA STRT U BELIEVE SAY U DEY OR WATEVA MONEY WEY DEY MAKE U TOO BELIEVE AND U NO GO LIVE LONG IF U ARE DOING THIS MAKE U KNOW
ReplyDeleteNice one wizkid next time he no go try such
ReplyDeleteMumu wizkid mak he try dat wit baddo na
ReplyDeleteOri e ko pe at all are u ok how old u be sef to hit bottle on fellow singer its very baaaad if truw
ReplyDeleteI'm very sure dix info is wrong info.As big aswizkid is I dnt tink he can do such,wen he is not a tout
ReplyDelete